Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Ayra Starr - Rush (Lyrics) Ayra Starr - Rush For more quality music subscribe here โžก Weโ€™re on Spotify โžก ๐Ÿ”” Turn on notifications to stay updated with new uploads! โœ– Stream / Download: โœ– Follow Ayra Starr Twitter: Facebook: Instagram: ๐ŸŽค Lyrics Ayra Starr - Rush: Ohh (Vibez) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them they run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush Thereโ€™s no dulling with us (Thereโ€™s no dulling with us, oh) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, yeah Pa pa pa ri, pa ri pa Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah) You never touch, you dey form papas (yeah) Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling Iโ€™m the one Aje, aje, aje Can never take my cake away Aje, you canโ€™t count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy (yeah, yeah) Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush Thereโ€™s no dulling with us (Thereโ€™s no dulling with us, oh) โ€™Cause e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush Thereโ€™s no dulling with us (Thereโ€™s no dulling) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh THE VIBE GUIDE - Your guide to the latest music trends. โžก โžก โžก โžก โžก โžก Send your submissions: #afrobeat #lyrics #music
Back to Top