Yemi Alade - Tomorrow Refix (Official Music Video) ft. Loud Urban Choir

Effyzzie Music Group presents the official music video for Tomorrow performed by Yemi Alade & Loud Urban Choir Tomorrow Refix available on all streaming platforms: Chorus Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind If you have to leave tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Verse 1 In ’ah my mind I for the melody Searching for the rhythm wey go totori And in my soul I am waiting for the prophesy I know I know its coming soon. I dey para, my mind don dey worry for my cheda I nondey slow down. Mama told me I go blow like I be vuvuzela Nobody knows tomorrow Chorus Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Nobody knows tomorrow If you have to leave tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Verse 2 Nobody knows tomorrow Fit to get money pass Aliko I dance away my sorrow I go boune like boy Alinko Rain or shine , I’ll be shinning like a diamond I no dey gree From ikeja to miami dem dey dance to my calypso Oh yeah . I dey para, my mind don dey worry for my cheda I no dey slow down. I’m a winner ,I don blow like I be vuvuzela Nobody knows tomorrow Chorus Nobody knows tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Nobody knows tomorrow If you have to leave tomorrow Stay with me tonight Popote wendapo I go dey remember You go always dey my mind Twice x2ce Lyrics by: Yemi Alade / Adelewa Iseoluwa Samuel / Jeffrey Olumuyiwa Wenigha Choir: Loud Music by: Dennis Hope Yasso Produced by: Dennis Hope Yasso Record Label: Effyzzie Music Directed by Pink Connect with Yemi Alade #Yemialade #Tomorrow #Effyzziemusic
Back to Top