Patoranking - BABYLON [Feat. Victony] (Official Music Video)

Patoranking & Victony deliver the official music video for “BABYLON“ Available worldwide via: FOLLOW PATORANKING: @officialpatorankingfire Producer: Phantom Background Vocals: Akintoye Kofoworola, Azali Emeka Guitar: Daramola Abiola LYRICS Babylon Babylon o Babylon Babylon o Yeah yeah (Chorus) Babylon Babylon o Me I go run and run until I Babylon Babylon o Me I go run and run until I find Heavens Gate o (Verse 1) Dem say make I no go enemies dem set trap I waka with leg Like who dey Cele church Normally I no fear My paddy I dey tell you If Corona burst me I no still wear mask Shey you remember when we no fit hold the tears back When we still dey push Iyana School to Festac This my tori you no go fit learn Cos na the kind matter wey go fit to end c
Back to Top