Mr Eazi - Surrender (feat. Simi) [Visualizer]

Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW! Stream & Download Here: Watch Surrender official video here: Watch Mr Eazi & Simi “Doyin“ here: Lyrics Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy (kiss the boy) I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender I no say I no strong like Mike Tyson I no say I no getty the voice like Michael Jackson I no say I no sweet like Zara Larsson I no say I no getty money like Richard Branson But wetin I get e pass the money wey you want If you give me a chance I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby I just want to let you know I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre, like say na felony o I don’t care, I don’t care about you money o You surre, you surrender to my ileke idi o No dey fear omo just call me your honey o No forget baby, set reminder I open my heart baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you baby, for you omo I no want Mr Jackson, you know me better I am loving your melody, lori instrumental Anything you have is enough tori Baby I surrender to your to to ri o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o Love Love Loving the boy Baby making you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy Baby make you loving the boy Baby may you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell Follow Mr Eazi Facebook: Twitter: SoundCloud: Instagram: Web: YouTube: #MrEazi #Simi #LagosToLondon
Back to Top