Kel-P - Kel-P Vibes (Official Music Video)

OUT NOW - Bully Season Vol.2 : Pretty Girls Love Afrobeats - SOCIALS Instagram: Twitter: YouTube: @kelpVEVO LYRICS Slap dem face with the song after song Bully season no apology The way she dey whine this her body bang bang blaca black clips full of melodies Me no need your opinion Say me no need your opinion We no dey the same level you should reconsider If you see me no dey call me your jigga Try me, wan gbe oo I no go lie if you try me (wan gbe oo) No bother bad mind me (wan gbe oo) We no go give them any chances (wan gbe oo) Eledumare lo sho mi dele oo Anybody wey dey eye me (wan gbe oo) Mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo hmm hmmm Agbani darego le mo mi bi Lego maradonna Diego (Vibes) See I came and I saw and I conquered Remember when nobody send us Felicia never wan fi give me lap da
Back to Top