Burna Boy - Question feat. Don Jazzy [Official Music Video]

Burna Boy - Question feat. Don Jazzy Stream/Download: LYRICS Don Jazzy again Its Don Jazzy again Its Don Jazzy O Don Jazzy Just for the record, Just for the record. If they like make dem chop all the tomato dem no go ketchup Oya kuro n be yen na Paso o play n’be yen mo o E go do you one kind Ma gbe fun e one time Omo to ba mess up Chorus Anything you wish me That be your portion Bad mind no dey work oh Man no be God o Make them dey talk am As we dey fly like helicopter Na by the Grace of God Insha Allah we dey move am Question but they no geti answer (x5) Bassa bassa Lugbedum You dey cause kasala when you dey move See green light when i look at you Last time i take picture with you That my cassava wey you dey look Be like say i no see wetin you do When we go kerewa like Zule zoo Nkan to wun won ni ki won san o Anything you wish me That be your portion Bad mind no dey work oh Man no be God o Make them dey talk am As we dey fly like helicopter Na by the Grace of God Insha Allah
Back to Top