Music video by Skales performing “Don’t Say Much“
Stream Now:
Listen to “Skales Essentials“ on Apple Music:
Listen to “This is Skales“ on Spotify
Follow Skales On Socials:
Instagram -
Twitter -
Facebook -
Lyrics
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de be
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
Cos of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I Dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
No Dey whine me o no Dey whine me o
This kind matter Dey precise o
For my mind o I go shine o
Bad energy I decline o
Friends and foe tried to spoil my show Ahn
Dey do me rigimanro Ahn
Dem downplay my glow Ahn
But me I carry ogo ooo
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de be
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
Cos of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I Dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
#skales #dontsaymuch #proofoflifeep
1 view
2440
823
3 weeks ago 00:03:45 3
Танец “Журавли“ Ко дню Победы!9 мая! Воспитанники воскресной школы“Спас на Нерли“ 2024 год.
4 weeks ago 00:10:02 16
Он пропал: появится ли? Анастасия MON \\ Школа “Сила таро“ #гаданиеонлайн #гадание #картытаро
4 weeks ago 00:00:00 1
Receive Healing From Jesus and the Holy Spirit - Heals All Body Pain & Emotions, Clears Your Mind
4 weeks ago 00:17:11 15
СЕГОДНЯ НОЧЬЮ ПРОИЗОЙДЕТ АКТИВАЦИЯ! К ВАМ ОБРАЩАЕТСЯ ГОСПОДЬ МЕЛХИСЕДЕК!
4 weeks ago 00:16:18 18
ВЕЛИКОЕ ПРЕДУПРЕЖДЕНИЕ ОТ АШТАР И ВРИЛЛОНА! НЕМЕДЛЕННО ПОКИНЬТЕ ПРИБРЕЖНЫЕ РАЙОНЫ
4 weeks ago 00:03:03 1
Русский язык в опасности: в Новосибирске обнаружили школы, где дети не говорят по-русски